
Who be Sammy Gyamfi wey Ghana president dey under pressure to punish and why?
One goment official - Sammy Gyamfi dey face pressure for Ghana afta one viral video ova di weekend show how im dey count plenty dollar notes from im car wey im dash one controversial woman preacher. Inside di video wey bin dey trend, di CEO of di gold …